28 Grams Lyrics by Burna Boy

Here is 28 Grams Lyrics, a song done by this Nigerian heavyweight musical artist – Burna Boy. The record is taken from Burna’s 2025 album ‘No Sign Of Weakness.’

Burna Boy – 28 Grams Lyrics

28 Grams Lyrics by Burna Boy

[Intro]

(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]

Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p’ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb’oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be don be)

[Pre-Chorus]

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]

(Ganja)
Just give mе (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Verse 2]

Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be don be )

[Pre-Chorus]

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be )
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]

(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Outro]

What is that stench?

Read more exciting lyrics here, Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents

One Comment on “28 Grams Lyrics by Burna Boy”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *