Sòsó Lyrics by M9

M9 – Sòsó Lyrics

Read Sòsó Lyrics by M9 below

soso artwork

[Intro]

Buyaka buyaka buyaka buyaka
M
(Dydunno)
9, 9, 9

[Chorus]

Sò só
Sòsó mi só
O Sò só
Sòsó mi só
See girlie you
Sò só
Sòsó mi só
Sòsó mi só

[Verse 1]

Girlie I dey meditate for your waist
You gimme pain make e rain (e raiin)
Na only you dey feel my paiiiin
See as you fine pass Rihanna (‘anna)
I go take you down to my mama
Everything you want you go get am
Baby, she dey chill for my hummer no nooo

Girle eh
Me wan come do the dirty
Tell me say she love now she dey passing
See for the track all this girls dem dey ranting
Tell me say she want to come she dey panting
Shebi shey you know oh 1da banton
Small girl wey sweet like e bad thing
I go give you d on the round thing nor nor
No no

[Chorus]

O Sò só
Sòsó mi só
O Sò só
Sòsó mi só
girlie you
Sò só
Sòsó mi só
Sò, sòsó mi só

[Verse 2]

Girl you’re sweeter, you’re sweeter like sòsó mi so
Girl you dey gimme the melody now
You been giving me now, wey I dey need for my life no be..
See your body sweet
See your body fine
See your body karaka
See your body kay-kay
See your body set
See your body cheese
See your body do like that e juice

Girlie yo yo yo
Say your body dey ginger me
See the thing e dey hinder me, when I want to dey see other things
Yo yo yo yo yo yo you just occupy the space
Girlie you be matter
Come to my radar
Shey your name na Martha yo yo ohoo

[Outro]

girlie you
So so
Sòsó mi so
I’m liking the way youuu
Soso mi so

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

Tagged

One Comment on “Sòsó Lyrics by M9”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *