Fun by Rema

Rema – Fun Lyrics

Read Fun Lyrics by Rema below

Fun Artwork

[Intro]

London..
Another banger, banger

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

Trendin Now: Dancing Around Medley Lyrics by Nathaniel Bassey

[Chorus]

Oya oh I’m dripping
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

[Verse 1]

I no get competition, my enemy na sapa (Say na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
MIA, email me, I can’t give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

Hot: Ayo Maff – Oshimiri Lyrics Ft. BNXN

[Chorus]

Oya oh I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this (I do this)

[Verse 2]

Oh yo, oh yo (Oh yo)
The streets ain’t got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you’re the one who’s immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn

Read Also: Your Number Lyrics by Darkoo

[Chorus]

Oya oh I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *