Odumodublvck – Too Spoilt Lyrics
Read Too Spoilt Lyrics by Odumodublvck below

I am too spoilt
Orishi rishi
Yeah
Come-on
I am too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys, and girls
All of dem dey wan see my taste buds
(They don’t) They don’t know that
She is so gone (praa)
My shima shopping be like (alele)
She they ship drugs
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog
Cause I don hammer
Wetin remain na to spoil the person daughter (popopo)
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
Me & my producers
We pray at the sametime (burst my head)
Because dis gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind)
Dial my line
Call my wife
Permit her shine (kabush cabash)
She no dey mize
Buy am
Baby you too dey swipe
I buy am moto (boss)
But I no let am drive
Even when we dey fvck
Brother, I no dey let am whine
Camo (chai chineke)
I no grind (Jesus)
I no dey let hustle (god)
Struggle
My money no need advice
Read Also: Candy Music by Odumodublvck
I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (halelele now now)
Primary 2 boys and girls
All of Dem dey wan see my taste buds
(They don’t) They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs (halele)
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog
The way I dey roll right now
Like say I was born with a golden spoon (chaw)
My parole is giving big boy
Dey go think say na me born tycoon (how)
For the mall I go 2-two
Ask tobi
Na the lifestyle boo
We no want any of their fake title
Commot for here
I go price you too
Dan Uwarsu
Wetin remain na to spoil d person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
Burst my head
Promise and fail I no dey
Cast & bind
Permit her shine
Kabush kabash
Cause I don hammer
Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.
