Off from ‘Ocean Echo EP’ is Thunder Fire You My Ex Lyrics, a wonderful record from this talented Nigerian singer, Jaywillz alongside an up and coming singer – Mr Bady.
Read Thunder Fire You My Ex Lyrics below

[Intro]
Yeah yeah yeah
Dey call me ro boy no
Da spontaneous vibe
[Jaywillz’s Verse]
All the things I did for love
Turned addict for you
Beg you like say you hold the key to my life
Things you made me do for love
Made me fight soldier
Inside korota do me koroba, u eh, u eh
Eledumare
Since I met this girl from Germany
The way she hold me for her hand
Everything mara nma now
So this is how love feels
Amara just been de play me oo
This kind love wey you give me now
[Chorus]
Thunder fire you my ex
All my skololo wey you chop
If I unblock you make I bend
Nothing go make me call again
Thunder fire you my ex
For the corny corny love wey you play me o
Oluchi came and change it
Oluchi came and change it
Thunder fire you my ex
[Mr Bady’s Verse]
Comot body jor comot body
As you done loose me na loss for you
Na you wan love me on top money
I get money e sure for me e sure for me
She tell me say she love me pass her daddy
The way she play me Jay-jay Okocha
The things I do for love I don’t regret
[Chorus: Jaywillz]
Thunder fire you my ex
All my skololo wey you chop
If I unblock you make I bend
Nothing go make me call again ((wicked)
Thunder fire you my ex
For the corny corny love wey you play me o
Oluchi came and change it (ro boy no)
Oluchi came and change it
Thunder fire you my ex
[Outro]
Ro boy no
Oh ah
Mystar do the beat
Read more exciting lyrics here, Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.

One Comment on “Thunder Fire You My Ex Lyrics by Jaywillz & Mr Bady”