Shallipopi – Na So Lyrics
Read Na So Lyrics by Shallipopi below

[Intro]
Shalli-fvcking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh seh, seh seh (Wai’)
Yo X (Wai’)
Na so, na so
Na so, na so
Na so (Na so, na so)
Na so (Na so-so-ri-so-so)
Na so, ane so-so-na-so-so
Na so (Ayy)
Na so
Na so (Say!)
Gi- (Wai’)
Trending Now: Psycho Lyrics by Darkoo & Victony
[Pre-Chorus]
Wai’
Anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss (confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Wai’)
make dem let make I breathe (No go dey)
No be today we come (Ehn?),
e no get hot conversation wey we never diss (Say?)
If you no like Shalli’, you dey miss (Clear road)
Verified Pluto cannabis (Wahala!)
Turn well let me give you from the back babe
Kasabu slap you from the back like [?]
To avoid Plan B, plan well for plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
??????, sexy P.H. girl looking foreign
I dey scarce if they’re looking for me, na me dey totori their body
[Chorus]
Na me dey totori their body (Seh seh, seh seh)

[Verse]
Wait, oya no stress like baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze
Wey, in life, only easy for Mr. Eazi o
Life only sweet when you no dey tease me no
Them say na me them dey play for radio
Na real life, say e no be story o
No be Juliet, I no be Romeo
Elon pay me o, ?????
Hot: Do Better Lyrics by Kuami Eugene
[Bridge]
Say, who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (Who dey)
Who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (Who dey)
Say, who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (Who dey)
Who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (Who dey, wahala)
[Refrain]
Na so, na so
Na so, na so
Na so (Na so, na so)
Na so (Na so-so-ri-so-so)
Na so (ane so-so-na-so-so)
Na so (ane kperazi na-so)
Na so (ane kperazi na-so)
Na so (na who dey manya say na so)
[Pre-Chorus]
Wai’
Anytime me I shoot my shot,
I swear me I never miss (I never miss, confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Wai’),
make dem let make I breathe (No go dey)
No be today we come (Ehn?),
e no get hot conversation wey we never diss (Say?)
If you no like Shalli’, you dey miss (Clear road)
Verified Pluto cannabis (Wahala!)
Turn well,let me give you from the back babe
Kasabu slap you from the back like ??
To avoid Plan B, plan well for plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
…., sexy P.H. girl looking foreign
I dey scarce if they’re looking for me, na me dey totori their body
[Chorus]
Read Also: Don’t Let Me Drown Lyrics by Burna Boy
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
[Outro]
Yo X!
Gi-
Gi-, Giddem
Do well to also follow us on Facebook, X and Youtube for update.