Golibe by FOLA Ft. Victony

FOLA & Victony – Golibe Lyrics

The lyrics for “Golibe,” the third track on FOLA’s debut album Catharsis featuring Victony, are listed below.

Catharsis Artwork

[Intro: FOLA]

Le le, le le

[FOLA’s Verse]

See wetin she get phenomenal
Mi o de kin pariwo, you know me now
Oh, I no dey fidget if it be gold digger
Do me corny corny love, but you no need am
Joor dakun je kin rest in my yarinya
Emi moma mu lo London, if I marry
If otutu ban mu eh, when you dey shiver
Honey, ibi kibi to ba wa, gba cardigan

Trending Now: Namipa Lyrics by Bayanni & Qing Madi

[Chorus: FOLA]

So golibe, golibe
Rest on mi shoulder
Ile awa da, but I’ll follow you ladder
No holiday, no holiday so we’ll go on all day
So follow the ladder
Oh ile awa da, ye-ye

[Post-Chorus: FOLA]

Orente, you make my day
Take all my pain away
Back then… sho gba gbe
Ah Yemi my lover, shoma fe mi? oh my way
Duro de mi ni’ona ile ??

[Victony’s Verse]

Oh girl, you wicked, wicked, wicked, wicked
Best believe I go always come prepared
Manage your body, I need my ten percent
Make I no shoot my shot for person head
Oh baby, make you give dem, give dem, give dem, give dem
What are you doing with all your sexiness?
Baby you get style, no finesse
And with your booty, you go run for President, mmm (Ohh)

[Chorus/Refrain: FOLA & Victony]

So golibe, when nobody dey
Rest on mi shoulder
Ile awa da, but I’ll follow you ladder
No holiday, no holiday, so we’ll go on all day
So follow the ladder
Oh ile awa da, ye-ye

[Post-Chorus: FOLA]

Orente, you make my day
Take all my pain away
Back then… sho gba gbe
Ah Yemi my lover, shoma fe mi? oh my way
Duro de mi ni’ona ile ??

Read Also: Escape Plan Lyrics by JeriQ

[Outro: FOLA & Victony]

So golibe, when nobody dey
Rest on mi shoulder
Ile awa da, but I’ll follow you ladder
No holiday, no holiday, so we’ll go on all day
So follow the ladder
Oh ile awa da

Do well to also follow us on FacebookX and Youtube for update.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *