Dem Dey Lyrics by Burna Boy

Here is Dem Dey Lyrics, a song done by this Nigerian heavyweight musical artist – Burna Boy. The record is taken from his 2025 album ‘No Sign Of Weakness.’

Burna Boy – Dem Dey Lyrics

Dem Dey Lyrics by Burna Boy

No do, no do, no do, no do
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo’ (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

A little investment in clitocurrency
Every bo-bo-body, ya’nu si

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

Dapada o n gbóná s’owo dem no fit handle me
Odogwu is wise, can’t you see? (Can’t you see?)

(No do, no do)
Ko de sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shegе banza (No do, no do)
Wọn a de gbó o pansa, pansa (No do, no do)
It’s a banger, shokoloko ban
O da

Thank you for your support
On God, of course
To thе people wey just come, on board
You are all, very, very welcome (‘Come, ‘come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver
Fuck my woman

(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)
All your connect don call me

Ẹnì ba gbe’ge si ma ya ni
Ṣe e ma damo o te ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye, k’aye, oh
Maye ko de kan aiye

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo’ (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa, pansa
It’s a banger, shokoloko ban
O da

Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye

Read more exciting lyrics here, Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *