i2SABI Lyrics by Minz, Jeriq & 255

Here is i2SABI Lyrics, a song from a fast-rising musical artist – Minz, Lyrical igbotic rapper – Jeriq and musical band – 255. The song is taken from their joint project called ‘444PLAY EP.’

Read i2SABI Lyrics by Minz, Jeriq & 255 below

i2SABI Lyrics by Minz, Jeriq & 255

[Intro: Minz]

I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Sa-, sa-, sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem

[Verse 1: Minz]

Since ‘five, I dey vibe
When dem born me, I no cry
I just said, “Gimme me bread, mixed with money”, we’ll be fine
Make I dey cheesed up, I dey guide
I know Oluwa go provide
Bad bitches for my poolside
I pour sumn’ for the people wey don kpai

[Pre-Chorus: Minz]

I no fit live forever (Yeah), so me, I don surrender (Ayy-ayy)
I buy my bitch whatever (Yeah), na she be Cinderella (On god)
Ferrari, Bentayga, and new Balenciaga, she must get am
I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I-

[Chorus: Minz & Jeriq]

I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem (Ogbe)
Oversabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem

[Verse 2: Jeriq & Minz]

Oversabi na my P’ (Ehn), I dey with my G’
We planning on getting the cheese
No slogodo for this party
Bro my shima….
All seat available for peace
Wetin dey sup, you wan dey whine me?
Na follow God, we dey body

Ah, oshey, unbelievers must obey
Two bad Bs for my loca’
We dey win dem home and away (Na wa)
Ah, oshey, OBO, omo see gobe (Come and see)
Crazy o, blame it on my trade (We outside)
Rich forever like Ross, eh

[Pre-Chorus: Minz]

I no fit live forever (Yeah), so me I don surrender (Ayy-ayy)
I buy my bitch whatever (On god), na she be Cinderella (Ayy-ayy)
Ferrari, Bentayga (Oh), and new Balenciaga (Ayy-ayy), she must get am
I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I-

[Chorus: Minz]

I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem

[Post-Chorus: 255]

*Vibes in foreign language*

[Outro: Minz]

Shit, yeah, your favourite artist’s favourite artist
Too fuckin’ good, too fuckin’ GOAT-ed
All your favourites know this, Minz reloaded
Run it, promote it, man, fuck that shit

Read more exciting lyrics here, Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

One Comment on “i2SABI Lyrics by Minz, Jeriq & 255”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *