Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

Read Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy below

Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

[Intro]

Egar, egar fire dem say
Eh Wave Zaddy
Dutchy lelele

[Verse 1: DanDizzy]

Na babe wey loyal we go spend on
Babe wey calm we go flenjo
Chioma, Ifeoma, Nneoma, that one wey no normal, na them wey dey indoor
Boys wey dey talk wey dey spend, any money wey you want, e dey inside
Acc, BTC, baby, your body wan fancy my

Make I no cap, make I just talk facts
I like girls wey dey yansh dey clap
If I see better girl, I go hold am tight
Other girls, me I no go look back
Back to back is wrap when I rap
Back to back for the club we dey pop
Back to back if you talk, you go chop better slap ‘cos the boy them dey parra like

[Chorus: DanDizzy]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

[Verse 2: Mr. Dutch]

No go dey order Azul, when they ask for the payment, you go dey look Dutch for face
No go dey follow banni wey go tell you do transfer but she no want follow go your place
No go dey follow boys wey no fit spend, when e reach time to pay bill, all of them gbese
No dey follow anybody talk, I strong my face ‘cos I know say them no fit run my race

I’ve been on this for a minute
I’m talking fact men I swear and I mean it
I’m in it to win it
I said this before, no be new thing
Omo, just gimmie a minute
When I comeback, e go be like mortal combat
Them don knack my babe, so fuck don start
By the time I pull up, you go know say I bad like that
Dutch money, I no come run my mouth, I dey skrrrr

[Chorus: DanDizzy]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

[Outro]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do
Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Read more exciting lyrics here, Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *