Save Me Lyrics by 2Baba & Oscar Heman-Ackah

2Baba & Oscar Heman-Ackah – Save Me Lyrics

Read Save Me Lyrics by 2Baba & Oscar Heman-Ackah below

To Kill A Monkey Album Artwork

[Intro]

Save me Save me Save me from myself
Hmm
I no go fuck up
Oh oh oh yeah
Save me, save me
Save me
Save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me
Save me save me hm
Save me Save me hm
Save me

[Verse 1]

Since I was seven years old
Have been following my destiny
Because I know say life na yolo
I maintain my lane
Dancing my rhythm (my rhythm)
I hustle everyday to feed my family
Keep making all of my people to be proud of me
Onm fu ko owoicho, oye n kum ge lohi, hmm

[Pre-Chorus]

As I dey work my hustle, everybody dey police
Grammy boy you winning, but they spoke and you lose
You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass
I no go lie, even me self wey dey talk
No be say I innocent ooo

[Chorus]

That’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myself
Uhhhhhh
Uhhhhhh
Make I no go fuck up oh oh ooo
Save me, save me
Save me from myself
Make I no go fuck up oh oh ooo
Save me
Save me

[Verse 2]

Everybody get expectations
Dem no send your own explanation
Dem forget say me self I be human being o
….

[Pre-Chorus]

As I dey work my hustle, everybody dey police
Grammy boy you winning, but they spoke and you lose
You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass
I no go lie, even me self wey dey talk
No be say I innocent ooo

[Chorus]

And that’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myself hm
Uhhhhhhh
Uhhhhhhh
I no go fuck up oh oh ooo
Save me, save me
Save me

[Outro]

If everybody carry first omo na who carry last for class, last for class, last for class
If everybody carry first omo na who carry last for class
Na who carry last for class

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *