Simi & Kizz Daniel – Day By Day Lyrics
Read ‘Day By Day Lyrics,’ by Simi and Kizz Daniel below

[Intro]
Eh
Simi na
Niphkeyz
Vado
[Simi’s Verse]
Everyone going through something
No be say only me get something for head o
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming, in the morning
Sugbon lo oni
Alagba o
Ejo e sha adurami fun mi, pray for me
Make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Oro otito take it day by day
[Chorus: Simi]
Sha ma rora,
When the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya lo gba
But until then, I take it day by day
[Kizz Daniel’s Verse]
Opportunity show up everyday
Go get that money
go get that babe
When things are bad
When things are shaky
Omo aye no go frown face
Stand up ti were bo, oni bi ose je
But you can’t give up
Allow yourself to grow ooo
(okay)
All my neck is diamond,
Awon temi ton danyon mo
On my wrist is a rude stone,
All the girls them go low, emi vado
That guy no dey show love
I dey show love but I dey keep am on the low
Uncle K simisola kanipe
[Chorus: Simi (Simi & Kizz Daniel)]
Sha ma rora
When the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba (babyboy)
But until then, I take it day by day
[Outro: Simi & Kizz]
Hopefully I’ll get to say mama I buy you house
Hopefully papa I buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am bere fun,
Ore ofe ki adura gba
Read more exciting lyrics here, Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents
