Sarz and Victony – Up Lyrics
Read Up Lyrics by Sarz Featuring Victony below

Stur’
Ayeeeeeeeee wa wa
Hm-hm
Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!
Trending Now: ILWY by Fireboy DML & Pheelz
Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-
As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu?
Abegi show face (Abegi!)
Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask, What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my
As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu? abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!,
Abegi! show face
Abegi!
Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!
Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-
Read Also: Sarz – Mademoiselle Ft Odumodublvck, Shallipopi
As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!, Abegi!, Abegi! eyyy
Abegi!, Abegi!, Abegi! show face
Abegi!, Abegi!, Abegi!
Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.
