Vex (Po-Po) by M9

M9 – Vex (Po-Po) Lyrics

Read Vex (Po-Po) Lyrics by M9 below

Vex (Po-Po) Artwork

[Intro]

Buyaka buyaka (hehehe)
(see crazy)
Buyaka buyaka

[Verse 1]

See only God knows wetin man dey face
(Wetin man dey face)
If you no get money, make you hide your face
(Hide your face)
See the life we dey live, is by his grace
(Yeah-yeah)
If you wan come chase, make we go Uche plaaaace

[Chorus]

I say call the po po
(Fucking fucking) po po po, po po (Fucking fucking po-po)
Say my eyes don red o
Red red red, e dey red
Make you call police o
po po po, po po
Cause when I start to vex o
When I start to vex, e dey red

I say where the po po
po po po, po po
Say my eyes don red o
Red red red, e dey red
Make you call police o
po po po, po po
Cos when I start to vex o
When I start to vex, e dey red

[Post-Chorus]

(See)
Only God knows (only God), only God knows (only God)
Only God (only God) see only God knows hmm hmm
(know know know)
Only God knows (only God), see only God knows (only God)
Only God, only God knows
Only God, only God see

[Verse 2]

So you run kiti kiti, while I climb Okada
From garrison I travel down to Rumudara
To see my girlfriend wey dey gimme free
Fine girl wey dey charge my battery
‘Dey gimme energy down to my testicles
Nobody hotter than my girlie
Even her bestie, wey dey text meeee

So e remain small I for don dey crazy
Cause of the papers wey man dey chase (wey man dey chase)
You for try gimme space o, make I feel my face hmm (feel my face)
Eyes don red for family wey man dey create
Wey man dey create

[Chorus]

I say call the po po
(Fucking fucking) po po po, po po (Fucking fucking po-po)
Say my eyes don red o
Red red red, e dey red
Make you call police o
po po po, po po
Cause when I start to vex o
When I start to vex, e dey red

I say where the po po
po po po, po po
Say my eyes don red o
Red red red, e dey red
Make you call police o
po po po, po po (for the police, many this e dey ?)
Cos when I start to vex o
When I start to vex, e dey red
(me and my guys taking kpolis, please)

[Post-Chorus]

Only God knows (only God), only God knows (only God)
Only God (only God) see only God knows (know know know) hmm hmm
Only God knows (only God), see only God knows (only God)
Only God, only God knows
Only God, only God see

[Outro]

Cha cha, cha haah gimme skrrh
Gimme cha, cha
Yeah, M9
(kabula boy)

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

Tagged

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *