Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno – Waka Lyrics
Read Waka by Mavins, Don Jazzy, JVXN and Deeno below

Intro
Wahala
EhEhhEh
Oh my lord
EhEhhEh
Jidemo
It’s Don jazzy again
Se ya jidemo ooo
Ahhhhh, we go lord o
Verse 1
Though it’s hard wen u don’t see result
But don’t let dem remove you from d source
Me I go dey carry on like clock
I’m an overcomer in d Lord
All of dem wey gather go report me
Money from my bad company they rush in
Look how far my mummy’s prayer brought me
My journey not an ordinary one
Pre-Chorus
‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life, will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here
Chorus
I been they waka waka go
Wen my mate dey order Uber
My leg been they cover distance
Wen man pikin never too fine
Now, I dey wakawaka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am
Verse 2
(It’s Don jazzy again o)
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Keep on movin’ forward
Never ever pembe
Never leave my money
Mata unattended
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge
Me accepted
The way I dey pose
Na so I dey denge oooo ah-ha
Pre-Chorus
‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here
Read Also: Too Spoilt by Odumodublvck
Chorus
I been they waka-waka go
When my mate they order Uber
My leg been they cover distance
When man pikin never too fine
Now, I they waka-waka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am
Outro
I still dey waka-waka go here
Ehehehe
It’s Don Jazzy again o
Ehhhh Ohhhh Ehheh
Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.
