Out now is Face My Fears Lyrics, a song by fast-rising musical artists alongside his Nigerian peer – Shoday and Ghanaian masterclass musician – Camidoh.
Read Face My Fears Lyrics by The Majeek, Shodag & Camidoh below

[Intro]
You dey..
[Verse 1: The Majeek]
Dem no go give you chance, better take it
If you come better rush don’t sleep
Never let nobody dim your light, sake of say when you shine, dem dey feel unseen
Nobody come here look another man face
The only thing you need my brother na grace
Jah be the rhythm of my bass
[Chorus: The Majeek]
Pon all the stress and the madness of today
My brother it’s good to be grateful
I man ah stay grateful
And everything wey ya see, never you look another man plate
My brother its good to be grateful
I man ah stay grateful, ohhhh ohh ohhh
[Refrain: The Majeek]
Ushamala me ko shama
Shikala be ko shama
Uhhhh ahhh uhh
Ushamala me ko shama
Shikala be ko shama
[Verse 2: Shoday]
From Lagos to Accra no be child’s play
Tori owo la ṣe sa nile
Papa no get o
Mama no get o
Wetin go do pikin wey come from ghetto?
But we stay true to the hustle and the struggle
If you no get dem go mock you
Street no get memory my brother o
Wa le le le
Ori mi ṣaanu mi
Ọlọrun, ṣaanu mi
Tọ’n ba kọle ki ba wọn kọ
Ki n sare, ki n ma fẹsẹ kọ
[Chorus: The Majeek]
Pon all the stress and the madness of today
My brother its good to be grateful
I man ah stay grateful
And everything wey ya see, never you look another man plate
My brother its good to be grateful
I man ah stay grateful, ohhhh ohh ohhh
[Verse 3: Camidoh]
Back in 2008
When I started, dem a carry on talking shit
Plenty people just be laughing ‘cus they no be believe
But most time that energy whey dey motivate, eh
Shoutout to Edike
Make wacko people wanna do me less
Many thanks say my heart
‘Cus a grateful heart go get more
Thats why me look up to God
So you know we gat this
I turn the Ls into lessons and I practice
I no fit let myself fall for their tactics
Different breed, God don bless nobody like this, like this
So when I wake sometimes, when I wan dey complain
My mama tell me you shall be grateful
Make I be thank full of all I get o, get o
[Chorus: The Majeek]
Pon all the stress and the madness of today
My brother its good to be grateful
I man ah stay grateful
And everything wey ya see, never you look another man plate
My brother its good to be grateful
I man ah stay grateful, ohhhh ohh ohhh
Read more exciting lyrics here, Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents

One Comment on “Face My Fears Lyrics by The Majeek, Shoday, Camidoh”