Balance Lyrics by Guchi

Guchi – Balance Lyrics

Read Balance Lyrics by Guchi below

No Skips, Just Feelings Artwork

[Verse 1]

For the Garlado, I dey on my own
E go bad o if I fall out
Even if my brother na Ronaldo
I go dey work for my dollar
Sometimes I dey reason, wetin I do for beginning
Carry my cross till infinity, e dey play
E dey show no be simile ahh

Trending Now: Your Waist Lyrics by M9

[Chorus]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey

[Verse 2]

Them say this my lamba go soon finish,
Drama, drama cannot see me
Mo lata mo le po, agility,
Nothing wey you do fit twist my sanity
Oh nah
Abeg carry go bad energy
No fi peep a window
Oh na
Eeny meeny mani mo
Enjoy my cruise like a Choco Milo

[Chorus]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance

Read Also: Vex (Po-Po) by M9

[Outro]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *