Lordeyang – Loud Lyrics
Read Loud Lyrics by Lordeyang below

Pre-Chorus
I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for you iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I been dey use to dey find smile
Chorus
Trending Now: Send Dem A Prayer by Stonebwoy
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud o
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud o
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Verse
Ikenga Matuidi Nwaenyi I no wan loose
I no like awoli oh take I no wan do
I dey consistently deliver I no dey fall hand
I no need excuse or poverty
My planing go work out properly
Baddie your body got me but I can’t deny
And I’ve been worried for real
I know I need your kiss no be now
When I don decide I go call your line
Funny enough no be now wey you just dey see me wey I dey in form
Na way before them born me wey dem give me plenty talent but them no give me luck
For where love dey
I no fit love again
I no fit trust again
Many many pain
Maybe not today
Maybe another time
Hot: Damage by 255, Naira Marley & Zinoleesky
Chorus
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Pre-Chorus
I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for you iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I been dey use to dey find smile
Chorus
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
Read Also: Inama Lyrics by Zuchu & Diamond Platnumz
Outro
Well
I don’t know what you think you’re going through
I’ve gone through something, so i can relate
And I can say
that it is going to be fine
It’s always going to be fine
Tell daddy for me
Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.