Camidoh – Low Key Lyrics
Read Low Key by Camidoh below taken from Trust God EP.

[Intro]
Yeah
Midoh
Smoke some loud, yeah
Wait on Jah
Do it lowkey
Cause where we going is far
We do it lowkey
Yeah yeah, We do it lowkey
Do it lowkey
Do it now, do it lowkey
Yeah
[Chorus]
Everything we do be lowkey, yeah
Money wey we make be lowkey, yeah
Fine fine shawties lowkey, yeah
Big big mansions lowkey
Living lowkey, eh
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty
ahhhh
[Verse 1]
Fine woman give me loving
And Jah Jah blessings on me
All of them no be my size
They no fit to quench my light
Them no fit beat my record
When I spit it be fire
If they wan dey run they go tire
Zoom zoom zoom zoom zoom zoom zoom
Zaga zaga zaga zaga zaga
[Chorus]
Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shawties lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty
[Verse 2]
Oh boy stop it you cyan touch it
Blessings too big Jah Jah security lock it
Many many years ago in my mama belly
When the prophecy was told and my papa no wan take it
Dandelion dandelion in my blood
Give a round of applause ’cause adey force no be yorb
Just give me the BVs, the guitars and the chord
Ago give you the song make you dey dance on the floor, ahhh
They use think I was crazy
When I was humming my base and writing my verses
Now on some blow them dey chase me
Bounce them make them learn a likkle lesson
Yeah, do it lowkey
Do it, do it lowkey
[Chorus]
Everything we do be lowkey, yeah
Money wey we make be lowkey, yeah
Fine fine shoddies lowkey, yeah
Big big mansions lowkey
Living lowkey, eh
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty
Everything we do be lowkey, yeah
Money wey we make be lowkey, yeah
Fine fine shoddies lowkey, yeah
Big big mansions lowkey
Living lowkey, eh
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty
Read more exciting lyrics here. Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents
